Overwhelming majority are bothered about the technicality of programming , and thus are afraid of starting to learn or to keep going in their learning pathway. Well, there is a silent issue about learning how to code and that is the issue of language barrier. I agree that people can learn coding and assimilate better when they are thought in the language that they are most comfortable with because programming is more of art than science. Pidgin English nah the language wey I go dey use to dey teach plenty people how to write computer program wey be say, many people go begin to code their way to the top. But Before I start to tell you how e go be, E better to introduce myself to you as dem say Introduction nah the way to sabi people. my name nah bioku and I dey use this time to introduce you to my youtube channel where I go dey use pidgin english to dey explain how to code for inside plenty computer programming languages.
59 views
238 views
50 views